Gossip
LYRICS: Kizz Daniel – Eh God (Barnabas)
Verse 1]
Dear father in heaven
‘Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD
[Pre-Chorus]
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
[Chorus]
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
[Post-Chorus]
Ah! Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
[Verse 2]
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for ‘Port
Make dem no mind me yanga
[Pre-Chorus]
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
[Chorus]
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
[Post-Chorus]
Ah! Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
[Outro]
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
The post LYRICS: Kizz Daniel – Eh God (Barnabas) appeared first on GhGossip.

TV3’s Godwin Asediba wins the 2025 BBC Komla Dumor Award
Media General Journalist and News Anchor Godwin Asediba has been adjudged winner of the 2025 BBC News Komla Dumor Award....
Government imposes GHC10,000 daily fine on DSTV for failure to submit pricing data
The Ministry of Communication, Digital Technology, and Innovations has impose a statutory fine of GHC10,000 per day on MultiChoice Ghana...
President Mahama to walk the runway at Ghana Fashion Week in July
In a bold and exciting announcement, President John Dramani Mahama revealed that he will make a special appearance on the...
Chez Amis gifts herself Rolls Royce Cullinan on birthday
Renowned Accra-based restaurateur Chez Amis has marked her birthday in grand style by gifting herself a brand-new Rolls Royce Cullinan,...
Akosua Ago Aboagye joins Sompa FM as Accra branch radio manager
Seasoned broadcaster Akosua Ago Aboagye has joined Sompa FM as the Radio Manager for its Accra branch. She made the...
Mahama unveils ‘Black Star Experience’ to boost tourism and culture
President John Dramani Mahama has announced the launch of ‘The Black Star Experience’ as part of his administration’s vision to...
Trending
-
Showbiz4 days agoWanlov reveals how he used cutlasses to evade school authorities
-
Politics7 days agoKpebu: SALL Disenfranchisement Alone Should Have Sealed EC Removal Case
-
Politics5 days agoAfenyo-Markin Takes NPP’s Political Philosophy to UCC Students
-
Showbiz4 days agoHe treats us like children
-
Showbiz6 days agoI questioned God in my desperation for a child – Diana Hamilton opens up about faith
-
Showbiz4 days agoMan pleads with policewomen to be kind after kids traumatized by past incident
-
Politics4 days agoAfenyo-Markin Tells UCC Students Mahama’s Flagship Plans Remain Unfulfilled
-
Politics2 weeks agoOmane Acheampong Criticizes Government’s Cocoa Sector Price Reduction
